A-C-C-R-A
Here be
Accra
U go fit call
here Ga or Nkrai
This be the capital
of Ghana
Wey esan su
be the gateway to Africa
This place
dey bii basaaa
But ebi wild
strategies
Den Mourinho
tactics wey we dey take survive for here
Whether you
be bibini or obroni
Ofrijato or
hafco
You from
Navrongo, Saskatchewan, Yonkee or Albuquerque
You get
woman or you dey gnash
Accra go bii
you, no matter what
Wanna chow for
here be simple but we get varieties
For morning
t’ inside
Koko against
some koose or some bouncing toogbee dey rule
For shwane t’dier,
more things dey
Fufu against
some soup
Different kinds
den varieties
Aponkye nkrakra,
palm nut soup, nkatinkwai and things
Banku den tilapia
too dey
Waakye den
fish against some hot shitor
Beans den
gari versus some smiling tatale
Ga kenkey
against some kpakpo shitor den kpanla
Gari den
tsintsinga and things be present
We finish
aa, we dey wash the chow down wanna throat
Plus some chilled
sobolo, burkina or asana den milk
For gbeke
inside dier
Domedo against
some chilled drink
Some cowbell
milk den tsibom
Or some annointed
indomie den eggs dey represent live
The deebees
for here dier, tea den horlicks dem dey take
You wan live
quiet den deebee life aa
You for go
dey areas like Roman Ridge
East Legon,
Airport, Trasaco Valley den things
Wey you wan
chill deebee level aa
Go Silver
Bird Cinema, Movenpick Hotel den Bonjour go chop pizza
But u wan
enjoy Accra dier aa
You for dey
areas where life dey jom basaa
Chorkor, Jamestown,
Mantse Agboenaa
Osu, Nima,
Maamobi
Mamprobi,
Abossey Okai, Dansoman
Madina,
Newtown, Pig Farm
Alajo, Caprice,
Ashaiman
Adabraka,
Kantamanto, Abeka Lapaz
North
Kaneshie, Bubuashie, okaishie
Teshie, Awoshie,
Kaneshie den Lartebiokorshie
Wey for der
you wan chill aa, no yawa
Tawala Beach
dey, Borla Beach dey
Oxford Street,
Epo, Akuma Village
Vienna City,
Auntie Muni Waakye Joint
Lavender
Beach, Enso Nyame Ye spot,Onaapo Spot
Obra Spot
den Korle Beach all dey
Friday nights
be highlife den live band nights
Sundays be
church service give some people
Wey for
some, ebi omotuo special Sunday give them
Omotuo against
some sweating beer paaa
I wan tok
you more things but ma boys dey chok me for the roadside
But wherever
you dey for the world inside
Whether you
get money or not
You fine or
you no fine
What I wan
make you know be sey
Forget London,
forget Yonkee, forget Dubai
Accra dey
bii basaa
If you dey
doubt me aa, come den come see….
No comments:
Post a Comment